9ja FlavourNigeria Football

Golden Eaglets ja comot for U17 AFCON afta Niger waya dem

Niger Republic Under-17 team waya Naija Golden Eaglets 3-1 for de second leg of Africa Under-17 Cup of Nations qualifiers wey shele for Niamey on Saturday.

Naija bin don win de first leg 1-0 for Abuja but dem really mess am up for Niger as dem lose 3-2 on aggregate.

Dis one mean say Naija no go dey for U-17 AFCOn wey go shele for Madagascar next year.

Niger now go go play pesin wey win between Gabon and Algeria..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x