9ja FlavourNigeria Football

Salisu Yusuf don be Super Eagles Head Coachie finally

Executive Committee for Naija Football Federation (NFF) don name Salisu Yusuf as de new head coachie of Super Eagles of Naija after Paul Le Guen bone dem.

Le Guen no fit be Naija coachie becos hin no wan live for here – NFF

NFF bin do one meeting on Wednesday wey dem appoint Salisu Yusuf to be de head coachie of Naija and hin go also be coachie for de CHAN Eagles.

Rangers International coachie Imama Amapakabo go be hin assistant and Alloy Agu go be de goalie keeper coachie.

But as per amebo wey we dey get na say NFF still dey find oyinbo coachie wey go be Technical Adviser to take helep Yusuf wit hin work..

 

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x