9ja FlavourNigeria Football

See new jersey wey all Naija national teams go dey wear. E fine?

De Naija Football Federation (NFF) announce am on twitter dis afternoon say Nike don design new jerseys for Naija teams and na de jerseys wey dem go dey wear now be dat.

Na all we national teams go dey wear de jerseys dem, Super Eagles, Flying Eagles, U-23 team, Golden Eaglets, Flamingos, Super Falcons plus including Falconets.

Na Dream Team VI wey suppose ball for Olympics wey dey shele for Rio inside Brazil go first wash am for us when dem face Japan on Thursday for dem first match for men’s football event.

 

Na de jerseys, home (green) and away (white) be dis. Dem fine to you?

Co22uoFVUAISsP_Co2yBFKW8AQIvqq (1)

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x