9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Chelsea don dash Omeruo 1 year for contract, loan am go Turkey

Naija Super Eagles defender Kenneth Omeruo don extend hin contract for Chelsea by just one year.

Hin contract suppose expire for June 2018 but na for 2019 hin go finish now. And dem don confam am say de player go join body wit Besiktas for Turkey until next season again on loan.

Omeruo neva tap ball for Chelsea befor since hin don enter for 2012. Na so so loan dem dey loan about.

Hin don go ADO Den Haag befor. When hin com back again na Middlesbrough hin go. Last season na Kasimpasa for Turkey hin go on loan..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x