9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Emenike tear net 2 times for Fenerbahce take flog Monaco

Naija sabi striker, Emmanuel Emenike, tear net two times for hin Turkish club Fenerbahce when dem waya Monaco 2-1 for dia first leg of UEFA Champe League qualifier wey shele yestaday.

Na for 39 minute Emenike score hin first goal but Falcao equalise for Monaco three minute later to change score board mind to 1-1.

Emenike later score winning goal for 61 minute as de match end 2-1.

For anoda match wey Naija pikin dey inside, Efe Ambrose tap ball for 90 minutes for Celtic as dem play 1-1 FC Astana..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x