9ja FlavourNigeria FootballNigeria Professional Football League

FC Ifeanyi Ubah wan chop knuckle ontop partnership deal wit West Ham

De oga bosse for Naija Professional Football League (NPFL) club FC Ifenayi Ubah go sign partnership deal wit Premier League club West Ham United on Saturday.

As per de deal wey dem wan sign de Naija club go from next season start to dey wear West Ham jersey to promote de Britico club.

“De club go sign MoU wit West Ham tomorrow,” Wale Ajayi yarn pipu.

“De agreement get am inside say West Ham go build academy for where Ifeanyi Ubah base for East.”

FC Ifeanyi Ubah don aleady dey sign players from outside Naija already as Brazil, Ivory Coast, Ghana and Cameroon players don dey play for dem dis season.

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x