9ja FlavourNigeria Football

FIFA Presido dey com Naija for two days

New FIFA Presido Gianni Infantino dey com Naija for visit for just two days from July 24 and na Naija Football Federation (NFF) presido go do am alejo.

FIFA secretary general Fatma Samoura sef go join body wit de presido com Naija as per amebo wey SportsRation don gather.

infantino

De guyman wey chop presido of FIFA after election wey shele for February confam am to all man for meeting wey shele on Sunday say hin dey ball enter Naija.

Infantino and Samoura go first go meet de oga patapata president Buhari for Aso Rock go hail am befor dem go com do meeting of all presidos wey dey Africa FA..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x