9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Iheancho don extend hin contract for Manchester City reach 2021

Super Eagles sabi striker, Kelechi Promise Iheanacho don extend hin contract for Manchester City till 2021.

Iheanacho, wey tear net 14 times for 11 matches wey dem start am last season sign de paper wey go make am tey for City yestaday and de club announce am for Instagram.

 

 

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x