9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Isaac Success go miss first match for Watford

Naija sabi player wey just join body wit Watford FC, Isaac Success no go fit play for dia first match for dis season Premier League.

Watford coachie Walter Mazzarri confam am say de Naija pikin get small injury gbege so hin no go fit play when dem visit Southampton.

Success, wey just kolobi de number 10 jersey for Watford no go play but Odion Ighalo wey also dey tap ball for de English club dey kampe and hin go tap ball dis weekend.

De 20 years pikin na de record signing for Watford for dia history..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x