9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Martins tear net for Shanghai Shenhua against Ujah team

Naija strikers play for Chinese League match wey Obafemi Martins tear net to win 2-1 for Shanghai Shenhua as dem waya Liaoning Whowin wey get Anthony Ujah’s.

Shanghai Shenhua dey for third ontop table wit 40 points from 23 games wey dem don play, but Liaoning Whowin dey 13th ontop table with 26 points from 22 games.

Na for 80 minute Martins tear net to win de match for Shanghai but Ujah no fit helep hin team for de match.

Martins don tear net 8 times dis season but na only two Ujah don score..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x