9ja FlavourNigeria FootballNigeria Professional Football League

Na lie o, I neva join Kano Pillars or any NPFL club – Yobo

Befor befor Super Eagles skippo Joseph Yobo don yarn all man say na lie be all de amobo say hin don join body wit Kano Pillars for Naija Professional Football League (NPFL).

Amebo bin plenty last week say Yobo don gree to tap ball for Sai Masu Gida for de rest of de season as per levels wey dey de contract wey make am chop ambassador for NPFL.

De befor befor Everton and Fenerbahce defender yarn am for Twitter say make we no believe say hin don join de Kano club and hin neva even sign for any NPFL club yet sef.

 

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x