9ja FlavourNigeria Football

Naija finish for No. 78 for Rio 2016 Olympics medal table

Team Naija finish for number 78 ontop the medal table as Rio 2016 Olympics finish on Sunday. Na only de bronze wey de Dream Team VI win for men’s football event enta dia pocket for Brazil.

Rio 2016 Medal Table

De Naija U-23 team flog Honduras 3-2 for de third place match to take kolobi de bronze com take win dia third medal for football event for Olympic history.

Kenya na oga boss for all Africa teams wey go Rio as dem win 10 medals take be number 1 for Africa teams but dem be 16 for de table.

CqYNNFUWAAAtU7s

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x