9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Onazi don join body wit Trabzonspor for €5m from Lazio

Naija Super Eagles midfielder Ogenyi Eddy Onazi don join body wit Turkish club Trabzonspor for 4-year deal from Italo club SS Lazio.

Onazi bin dey Lazio for 5 years and hin transfer go Turkey for €5m on Tuesday after hin don tap ball for de Italo side for 100 times but na 14 times hin play last season.

Oga bosses for Lazio don see say Onazi na surplus to requirement for de club so dem gaz use am get money as oda clubs need hin service..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x