9ja Flavour

Southampton don kolobi two Naija players

stream_img

Naija pikins dem wey dem names na Jonathan Afolabi and Obafemi Michael don sign scholarship deal wit Southampton wey dey tap ball for Premier League.

De manager for de academy, Matt Hale, bin yarn all man say hin go make sure say de players join body wit de senior team when dem time don reach and hin yarn de new coachie for de club Claude Puel make hin dey use one eye dey look de players becos dem go blow soon..

 

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x