9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

Victor Moses tear net for Chelsea as dem waya Burnley 3-kondo

Super Eagles striker Victor Moses tear net for Chelsea to score dia third goal for Premier League match wey finish 3-kondo against Burnley on Saturday for Stamford Bridge.

Moses na substitute for de match as hin tanda from bench enter for Willian wey don tear net sef. Na Willian score dia second goal when Eden Hazard na hin score Chelsea first goal.

De Naija pikin tear net for 89 minutes after hin collect correct pass from Pedro. Hin fire ball wella hit net and keeper no fit catch am.

Chelsea don get 9 points from de three matches wey dem don play for Premier League dis season..

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x