9ja FlavourForeign LegionNigeria Football

[VIDEO] See Kanu hat-trick for Arsenal Legends as dem beat AC Milan 4-2

Befor befor skippo of Super Eagles and Arsenal striker show everybody say e still dey hin body when hin tear net three times for Emirates Stadium on Saturday for padi-padi match for old papas dem.

Arsenal Legends and AC Milan Glorie play 4-2 wey all de former sabi players for de two clubs com tap ball for Charity.

Na all Kanu goals be dis wit other highlights:

What do you think?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments

Related Articles

Back to top button
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x