Enyimba FC
-
Nigeria Football
Rangers climb table to No.1, Wikki draw Tornadoes as Enyimba waya Pillars
Rangers International don sempe for top of Naija Professional Football League (NPFL) table after Wikki Tourists no fit flog Niger Tornadoes for…
Read More » -
Nigeria Professional Football League
[VIDEO HIGHLIGHTS] As e take shele for NPFL Matchday 25 games
Na video ontop how every every take shele last week for Naija Professional Football League be dis. Under de video…
Read More » -
Nigeria Football
NPFL Matchday 25: Wikki still be ‘oga boss’, MFM FC waya Ikorodu for Lagos derby
Wikki Tourists still dey ontop of Naija Professional Football League (NPFL) table as oga boss after matchday 25 games wey shele…
Read More »


