9ja Flavour
-
AFCON Qualifier: Super Eagles camp go open on Monday
Naija Super Eagles go start to dey train for de 2017 Africa Cup of Nation qualifier match wey dem wan…
Read More » -
Igboun tear net to helep UFA win match for Russia league
Super Eagles striker Sylvester Igboun tear net wit de only goal for FC UFA as dem waya Krylya on Friday inside…
Read More » -
Awoniyi don enta NEC Nijmegen on loan from Liverpool
Naija sabi striker Taiwo Awoniyi don enta NEC Nijmegen for Netherlands on loan for one year from Premier League club…
Read More » -
NPFL: Enyimba waya Akwa United two times (home and away)
Enyimba FC claim oga boss ontop Akwa United for dis season Naija Professional Football League (NPFL) afta de Elephants waya…
Read More » -
Victor Moses tear net for Chelsea as dem waya Burnley 3-kondo
Super Eagles striker Victor Moses tear net for Chelsea to score dia third goal for Premier League match wey finish 3-kondo against…
Read More » -
Mikel sleep wit hin Rio 2016 bronze medal
Dream Team VI skippo, Mikel John Obi don confess say hin sleep wit hin bronze medal wey hin win afta…
Read More » -
Super Eagles new coachie Rohr go dey collect $47,000 salary
We don get de confam amebo ontop how much wey Naija new coachie Gernot Rohr go dey collect and who go…
Read More » -
Naija finish for No. 78 for Rio 2016 Olympics medal table
Team Naija finish for number 78 ontop the medal table as Rio 2016 Olympics finish on Sunday. Na only de…
Read More » -
Pius Ikedia almost kpai for Ajax exhibition match
Befor befor Naija winger, Pius Ikedia for exhibition game wey involve befor befor Ajax players and Lucky Ajax for jolification of 50th…
Read More » -
NPFL scores afta Match Day 32 games wit confam league table
Naija Professional Football League (NPFL) Match Day 32 Scores as e take shele: El-Kanemi Warriors 3-2 Sunshine Stars Heartland FC…
Read More » -
Golden Eaglets ja comot for U17 AFCON afta Niger waya dem
Niger Republic Under-17 team waya Naija Golden Eaglets 3-1 for de second leg of Africa Under-17 Cup of Nations qualifiers…
Read More » -
Martins tear net for Shanghai Shenhua against Ujah team
Naija strikers play for Chinese League match wey Obafemi Martins tear net to win 2-1 for Shanghai Shenhua as dem waya…
Read More » -
Naija waya Honduras win bronze for Rio 2016
De Dream Team VI of Naija kolobi bronze after dem waya Honduras 3-2 for third place match for Rio 2016…
Read More » -
[VIDEO] See as Iheanacho do assist & Man City beat Stoke 4-1
Super Eagles striker, Kelechi Promise Iheanacho comot from bench go do assist as Manchester City waya Stoke City 4-1 inside…
Read More » -
Rio 2016 Football: Naija go fight Honduras for bronze today
Naija go follow Honduras fight for bronze medal today (Saturday) for men’s football event of Rio 2016 Olympics wey dey…
Read More » -
Giwa FC don kolobi Tony Ogharanduku as coachie
Afta dem enta Naija Professional Football League (NPFL) back as League Management Company (LMC) take gree make dem com back,…
Read More » -
FC Ifeanyi Ubah wan chop knuckle ontop partnership deal wit West Ham
De oga bosse for Naija Professional Football League (NPFL) club FC Ifenayi Ubah go sign partnership deal wit Premier League…
Read More » -
U-17 AFCON qualifiers: Golden Eaglets don ready to tap ball wit Niger tomorrow
De second leg of Under-17 AFCON qualifier wey go shele between Golden Eaglets of Naija and Niger Republic go kick-off…
Read More » -
Iheancho don extend hin contract for Manchester City reach 2021
Super Eagles sabi striker, Kelechi Promise Iheanacho don extend hin contract for Manchester City till 2021. Iheanacho, wey tear net 14 times for 11…
Read More » -
Rohr release 23-man list for Tanzania match, Mikel & Musa dey dia
Super Eagles new coachie, Gernot Rohr don release hin first list of players wey go tap ball for Naija for…
Read More » -
Etebo no fit tap ball against Germany today, e dey pain am
Dream Team VI sabi striker, Oghenekaro Etebo no go fit tap ball for Naija wen dem jam Germany for semi-final…
Read More » -
Presido Buhari don yarn Dream Team VI say make dem carry gold com house
Naija President Muhammadu Buhari don hail de Dream Team VI of Naija wey dey do beta for Rio 2016 Olympics…
Read More » -
Moses get No.15 for Chelsea, Mikel still go wear 12, Ola Aina & Tomori sef get numbers
Naija sabi striker Victor Moses go wear number wey Didier Drogba bin drop when hin dey Chelsea dis season. De…
Read More » -
How Naija Players take do for Premier League first week
Leicester 1 – 2 Hull Super Eagles assistant skippo, Ahmed Musa, play hin first Premier League match for Leicester City…
Read More » -
Rio 2016 Olympics: Naija go follow Germany enta one trouser for semi on Wednesday
Skippo Mikel John Obi and Aminu Umar tear net as Naija waya Denmark 2-kondo to graduate enta semi-final of Rio…
Read More » -
NNL Match Day 11: As all de matches take shele wit scores and tables
Kogi United waya Sokoto United 1-kondo for match day 11 Naija National League (NNL) wey shele for Confluence Stadium, Lokoja. Na…
Read More » -
NPFL All-Star end La Liga tour wit flogging from Atletico Madrid
The Naija Professional Football League (NPFL) All-Star team finish dia tour to La Liga after dem chop cane from Atletico…
Read More » -
NNL week 10 fixtures dem for dis weekend
Na de fixtures for Naija National League (NNL) week 11 be dis for dis weekend: DIVISION A1 Kogi United VS…
Read More » -
Isaac Success go miss first match for Watford
Naija sabi player wey just join body wit Watford FC, Isaac Success no go fit play for dia first match…
Read More » -
NPFL All-Star chop am for Malaga hand, dem go play Atletico for third place
Naija NPFL All-Star team chop am for Malaga CF hand for de semi final of Carraza tournament wey shele for…
Read More »



























