9ja Flavour
-
Naija don climb FIFA ranking ladder reach no. 67
Super Eagles of Naija don climb FIFA ranking from 70th wey dem dey befor to 67th for ranking wey FIFA…
Read More » -
NPFL All-Star ready to follow Valencia enta one trouser for La Liga Tour
Naija Professional Football League (NPFL) team wey dey for Spain for de Carranza Tournament go follow Valencia enta one trouser…
Read More » -
[VIDEO] De highlights & goals to NPFL Match Day 30
Na as all de matches for NPFL match day 30 take shele be dis. All de goals and de oda…
Read More » -
Rio 2016 Olympics Table Tennis: Chinese Taipei Ma Long ja Aruna Quadri for just 28 minutes
Chinese Taipei pikin wey be world number 1 for table tennis, Ma Long no waste time throway Aruna Quadri from…
Read More » -
Rio 2016 Olympics: Naija go tap ball wit Colombia for football event
Naija Olympic team, Dream Team VI, go follow Colombia enta one trouser today for Rio 2016 Olympics men’s football event…
Read More » -
Ebimobowei don complete one-year deal move go Qatar club
Befor befor Bayelsa United sabi player, Peter Ebimobowei don completed hin move go Qatari club Al-Mesaimeer Sports Club from El-Entag of…
Read More » -
CONFAM: NFF don kolobi Gernot Rohr as new technical adviser for Super Eagles
De Naija Football Federation (NFF) don appoint Gernot Rohr as new Technical Adviser of de Super Eagles. NFF yarn all man for…
Read More » -
Na Olympic gold be my target – Etebo
Naija sabi boy and hero for de 5-4 flogging wey Dream Team VI dash Japan on Thursday for Rio 2016…
Read More » -
Onazi yarn say hin join body wit Trabzonspor to clear hin mind
Ogenyi Onazi don finally open mouth yarn why hin really go Trabzonspor for Turkey from Lazio wey dey Italo. De…
Read More » -
Dream Team VI wey suppose play on Friday neva fly go Brazil
As per amebo wey we dey get for Daily Post, de Naija Olympic team wey suppose follow Japan tap ball for dia first…
Read More » -
Onazi don join body wit Trabzonspor for €5m from Lazio
Naija Super Eagles midfielder Ogenyi Eddy Onazi don join body wit Turkish club Trabzonspor for 4-year deal from Italo club SS Lazio.…
Read More » -
Mikel don finally change hin name for official level
Super Eagles skippo, John Obi Mikel don finally change hin name officially after mistake wey shele since 13 years ago.…
Read More » -
See new jersey wey all Naija national teams go dey wear. E fine?
De Naija Football Federation (NFF) announce am on twitter dis afternoon say Nike don design new jerseys for Naija teams…
Read More » -
NFF go announce Super Eagles technical adviser for August
Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem go announce new Technical Adviser for Super Eagles for August.…
Read More » -
Mikel deny tori say hin helep Dream Team VI wit $30K
Naija sabi midfielder and skippo for U-23 team, John Obi Mikel don yarn all man say na lie be all de…
Read More » -
Emenike tear net 2 times for Fenerbahce take flog Monaco
Naija sabi striker, Emmanuel Emenike, tear net two times for hin Turkish club Fenerbahce when dem waya Monaco 2-1 for…
Read More » -
Chelsea don dash Omeruo 1 year for contract, loan am go Turkey
Naija Super Eagles defender Kenneth Omeruo don extend hin contract for Chelsea by just one year. Hin contract suppose expire…
Read More » -
Isaac Success don kolobi work permit to tap ball for Watford
Naija small pikin striker Isaac Success don kolobi work permit to tap ball for hin new club Watford FC. As…
Read More » -
Iheanacho na No. 9 best & most expensive U-21 players for world
Naija and Manchester City sabi small pikin, Kelechi Promise Iheanacho, don enter list of 10 ten players wey dey below…
Read More » -
Siasia don release name of players for Rio Olympics, Mikel dey, Awoniyi no dey
Naija Under-23 team coachie Samson Siasia don send names of players wey go helep Naija tap ball for 2016 Rio…
Read More » -
Salisu Yusuf don be Super Eagles Head Coachie finally
Executive Committee for Naija Football Federation (NFF) don name Salisu Yusuf as de new head coachie of Super Eagles of Naija…
Read More » -
Paul le Guen no fit be Naija coachie becos hin no wan live here – NFF
De Naija Football Federation (NFF) don finally let all man know de comma wey dey for de appointment of Paul…
Read More » -
D’Tigers skippo Oyedeji no wan follow Naija go Rio Olympics again
Naija senior men basketball team skippo, Olumide Oyedeji, don seke and hin yarn say hin no dey go 2016 Olympic…
Read More » -
NFF don announce Paul Le Guen as new Super Eagles coachie, but comma dey!
Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem don choose Paul le Guen as technical adviser for de…
Read More » -
Too much money! Gov. Wike dash Rivers United players N7m after dem waya 3SC
Executive governor of Rivers state, Ezenwo Nyesom Wike don dash players of Rivers United seven million naira after de boys kpokpo…
Read More » -
CAF Champions League: Sundowns waya Zamalek to get beta advantage for Enyimba group
Mamelodi Sundowns of Southy waya Zamalek SC of Egypt on Sunday to take chop oga boss for Enyimba FC group…
Read More » -
Rangers climb table to No.1, Wikki draw Tornadoes as Enyimba waya Pillars
Rangers International don sempe for top of Naija Professional Football League (NPFL) table after Wikki Tourists no fit flog Niger Tornadoes for…
Read More » -
Naija players no go fit tap ball for Premier League again becos of FIFA ranking
Naija players wey dey ball for England go get gbege for dem head ontop work permit mata if Super Eagles…
Read More » -
LMC don fine Wolves & FC Ifeanyi Ubah becos of fans gbege
Naija Professional Football League (NPFL) clubs Warri Wolves and FC Ifeanyi Ubah don chop League Management Company (LMC) hammer ontop say…
Read More » -
[VIDEO] NPFL Match Day 26 Highlights: As all de matches shele
Na like dis all de matches dem for Naija Professional Football League (NPFL) match day 26 take shele everywia for…
Read More »



























