Nigeria
-
Nigeria Football
CONFAM: NFF don kolobi Gernot Rohr as new technical adviser for Super Eagles
De Naija Football Federation (NFF) don appoint Gernot Rohr as new Technical Adviser of de Super Eagles. NFF yarn all man for…
Read More » -
Nigeria Football
Na Olympic gold be my target – Etebo
Naija sabi boy and hero for de 5-4 flogging wey Dream Team VI dash Japan on Thursday for Rio 2016…
Read More » -
Nigeria Football
Dream Team VI wey suppose play on Friday neva fly go Brazil
As per amebo wey we dey get for Daily Post, de Naija Olympic team wey suppose follow Japan tap ball for dia first…
Read More » -
Nigeria Football
Mikel don finally change hin name for official level
Super Eagles skippo, John Obi Mikel don finally change hin name officially after mistake wey shele since 13 years ago.…
Read More » -
Nigeria Football
See new jersey wey all Naija national teams go dey wear. E fine?
De Naija Football Federation (NFF) announce am on twitter dis afternoon say Nike don design new jerseys for Naija teams…
Read More » -
Nigeria Football
Mikel deny tori say hin helep Dream Team VI wit $30K
Naija sabi midfielder and skippo for U-23 team, John Obi Mikel don yarn all man say na lie be all de…
Read More » -
Foreign Legion
Iheanacho na No. 9 best & most expensive U-21 players for world
Naija and Manchester City sabi small pikin, Kelechi Promise Iheanacho, don enter list of 10 ten players wey dey below…
Read More » -
Nigeria Football
Siasia don release name of players for Rio Olympics, Mikel dey, Awoniyi no dey
Naija Under-23 team coachie Samson Siasia don send names of players wey go helep Naija tap ball for 2016 Rio…
Read More » -
Nigeria Football
NFF don announce Paul Le Guen as new Super Eagles coachie, but comma dey!
Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem don choose Paul le Guen as technical adviser for de…
Read More » -
Nigeria Football
Naija players no go fit tap ball for Premier League again becos of FIFA ranking
Naija players wey dey ball for England go get gbege for dem head ontop work permit mata if Super Eagles…
Read More » -
Nigeria Football
FIFA Ranking: Super Eagles Take A Dive To Lowest Position In Sixteen Years
By Ewomazino Orowor The Super Eagles of Nigeria dropped nine places to 70th position in the July edition of the…
Read More » -
Nigeria Football
Bangladesh wan kolobi Saintfeit from Naija as head coachie
De Bangladesh Football Federation (BFF) don dey try dem best to kolobi Tom Saintfeit as head coachie of de Bangladesh…
Read More » -
Nigeria Football
NFF don kolobi $1.5m deal wit NNPC to take dey pay new Naija coachie
According to amebo wey dey circulate for Naija media, Naija Football Federation (NFF) don kolobi deal wey waka reach $1.5…
Read More » -
Nigeria Football
NFF don release names of pipu wey wan chop Super Eagles coachie
De Naija Football Federation (NFF) don let all man wey dey gbadun football for de country know de name of coachies…
Read More »














