De oga bosse for Naija Professional Football League (NPFL) club FC Ifenayi Ubah go sign partnership deal wit Premier League…
Read More »Nigeria Football
For all the latest on Nigeria Football, that is news concerning the Super Eagles, Super Falcons, Eaglets, Olympics Eagles and Nigerian players abroad.
On this page, we not only serve you in real time all the latest news about our darling Super Eagles, Super Falcons and all the other age-grade teams.
We also give information about Nigerian players plying their trades in the English Premier League, Italian Serie A, Spanish La Liga, French Ligue 1 and other top Europen Football nations.
Not forgetting all the actions from the local scenes; the Nigeria Professional Football League, the national league one, the women Professional Super league etc.
In short, for everything 9ja and sports related, Sportsration.com is the platform for it.
De second leg of Under-17 AFCON qualifier wey go shele between Golden Eaglets of Naija and Niger Republic go kick-off…
Read More »Super Eagles sabi striker, Kelechi Promise Iheanacho don extend hin contract for Manchester City till 2021. Iheanacho, wey tear net 14 times for 11…
Read More »Super Eagles new coachie, Gernot Rohr don release hin first list of players wey go tap ball for Naija for…
Read More »Dream Team VI sabi striker, Oghenekaro Etebo no go fit tap ball for Naija wen dem jam Germany for semi-final…
Read More »Naija President Muhammadu Buhari don hail de Dream Team VI of Naija wey dey do beta for Rio 2016 Olympics…
Read More »Naija sabi striker Victor Moses go wear number wey Didier Drogba bin drop when hin dey Chelsea dis season. De…
Read More »Leicester 1 – 2 Hull Super Eagles assistant skippo, Ahmed Musa, play hin first Premier League match for Leicester City…
Read More »Skippo Mikel John Obi and Aminu Umar tear net as Naija waya Denmark 2-kondo to graduate enta semi-final of Rio…
Read More »Kogi United waya Sokoto United 1-kondo for match day 11 Naija National League (NNL) wey shele for Confluence Stadium, Lokoja. Na…
Read More »The Naija Professional Football League (NPFL) All-Star team finish dia tour to La Liga after dem chop cane from Atletico…
Read More »Na de fixtures for Naija National League (NNL) week 11 be dis for dis weekend: DIVISION A1 Kogi United VS…
Read More »Naija sabi player wey just join body wit Watford FC, Isaac Success no go fit play for dia first match…
Read More »Naija NPFL All-Star team chop am for Malaga CF hand for de semi final of Carraza tournament wey shele for…
Read More »Super Eagles of Naija don climb FIFA ranking from 70th wey dem dey befor to 67th for ranking wey FIFA…
Read More »Naija Professional Football League (NPFL) team wey dey for Spain for de Carranza Tournament go follow Valencia enta one trouser…
Read More »Na as all de matches for NPFL match day 30 take shele be dis. All de goals and de oda…
Read More »Chinese Taipei pikin wey be world number 1 for table tennis, Ma Long no waste time throway Aruna Quadri from…
Read More »Naija Olympic team, Dream Team VI, go follow Colombia enta one trouser today for Rio 2016 Olympics men’s football event…
Read More »Befor befor Bayelsa United sabi player, Peter Ebimobowei don completed hin move go Qatari club Al-Mesaimeer Sports Club from El-Entag of…
Read More »De Naija Football Federation (NFF) don appoint Gernot Rohr as new Technical Adviser of de Super Eagles. NFF yarn all man for…
Read More »Naija sabi boy and hero for de 5-4 flogging wey Dream Team VI dash Japan on Thursday for Rio 2016…
Read More »Ogenyi Onazi don finally open mouth yarn why hin really go Trabzonspor for Turkey from Lazio wey dey Italo. De…
Read More »Leicester City record buy Ahmed Musa scored a brace in his clubs 4-2 defeat to La Liga Champions Barcelona. He…
Read More »As per amebo wey we dey get for Daily Post, de Naija Olympic team wey suppose follow Japan tap ball for dia first…
Read More »Naija Super Eagles midfielder Ogenyi Eddy Onazi don join body wit Turkish club Trabzonspor for 4-year deal from Italo club SS Lazio.…
Read More »Super Eagles skippo, John Obi Mikel don finally change hin name officially after mistake wey shele since 13 years ago.…
Read More »De Naija Football Federation (NFF) announce am on twitter dis afternoon say Nike don design new jerseys for Naija teams…
Read More »Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem go announce new Technical Adviser for Super Eagles for August.…
Read More »Naija sabi midfielder and skippo for U-23 team, John Obi Mikel don yarn all man say na lie be all de…
Read More »



























