9ja Flavour
-
NPFL title don dey level for us to carry now – Imama Amapakabo
Coachie of Rangers International FC, Imama Amapakabo don yarn say hin get confido say hin club fit carry Naija Professional Football…
Read More » -
NPFL matchday 34 scores wit how teams tanda for table
Naija Professional Football League (NPFL) Match Day 34 Scores: Saturday, September 3, 2016- El-Kanemi Warriors 2-0 Niger Tornadoes Sunday, September 4,…
Read More » -
[VIDEO] See Kanu hat-trick for Arsenal Legends as dem beat AC Milan 4-2
Befor befor skippo of Super Eagles and Arsenal striker show everybody say e still dey hin body when hin tear…
Read More » -
Anichebe joins Sunderland for one-year contract
Naija striker Victor Anichebe don join body wit Sunderland for free transfer till end of season for Premier League. De…
Read More » -
Iheanacho tear net wit beta goal as Super Eagles waya Tanzania
Naija Super Eagles waya Tanzania 1-kondo for match wey sweet wella on Saturday for inside Godswill Akpabio international stadium, Uyo.…
Read More » -
Naija striker Afolabi dey joli as hin join body wit Argentina club
Naija striker Afolabi Okiki dey joli say hin don finally join body wit Argentina Primera Division club Talleres de Córdoba…
Read More » -
Na lie o, I neva join Kano Pillars or any NPFL club – Yobo
Befor befor Super Eagles skippo Joseph Yobo don yarn all man say na lie be all de amobo say hin…
Read More » -
Kadiri Ikhana dey reason retirement from coachie job
Former coachie of Shooting Stars Kadiri Ikhana don open mouth yarn all man say hin dey reason to retire from…
Read More » -
[VIDEO] All de highlights and goals for NPFL Match Day 33
Naija Professional Football League (NPFL) Match Day 33 Highlights & Goals Video Credit: LMC Media Photo Credit: @LMCNPFL/Twitter
Read More » -
Standard Liege don borrow Echiejile from Monaco
Naija defender Elderson Echiejile don go Standard Liege for de rest of dis season from Monaco as de Belgium club…
Read More » -
Super Eagles players don dey train for Uyo for Tanzania match
Twenty Super Eagles players train on Tuesday as Naija dey prepare down for dia last 2017 African Cup of Nations qualifier…
Read More » -
NFF wan finish Siasia career if hin no shut up
One oga boss for Naija Football Federation (NFF) don warn coachie Samson Siasia say make hin beta stop to dey yarn anyhow…
Read More » -
Oshoala tear net for Arsenal Ladies for league
Super Falcons sabi player, Asisat Oshoala helep Arsenal Ladies flog Notts County 2-kondo for Meadow Lane inside Women’s Super League…
Read More » -
All de scores for NPFL Match Day 33 wit correct table
Naija Professional Football League (NPFL) Match Day 33 Scores: Saturday, August 27, 2016: Enyimba FC 2-1 Akwa United Sunday, August…
Read More » -
AFCON Qualifier: Super Eagles camp go open on Monday
Naija Super Eagles go start to dey train for de 2017 Africa Cup of Nation qualifier match wey dem wan…
Read More » -
Igboun tear net to helep UFA win match for Russia league
Super Eagles striker Sylvester Igboun tear net wit de only goal for FC UFA as dem waya Krylya on Friday inside…
Read More » -
Awoniyi don enta NEC Nijmegen on loan from Liverpool
Naija sabi striker Taiwo Awoniyi don enta NEC Nijmegen for Netherlands on loan for one year from Premier League club…
Read More » -
NPFL: Enyimba waya Akwa United two times (home and away)
Enyimba FC claim oga boss ontop Akwa United for dis season Naija Professional Football League (NPFL) afta de Elephants waya…
Read More » -
Victor Moses tear net for Chelsea as dem waya Burnley 3-kondo
Super Eagles striker Victor Moses tear net for Chelsea to score dia third goal for Premier League match wey finish 3-kondo against…
Read More » -
Mikel sleep wit hin Rio 2016 bronze medal
Dream Team VI skippo, Mikel John Obi don confess say hin sleep wit hin bronze medal wey hin win afta…
Read More » -
Super Eagles new coachie Rohr go dey collect $47,000 salary
We don get de confam amebo ontop how much wey Naija new coachie Gernot Rohr go dey collect and who go…
Read More » -
Naija finish for No. 78 for Rio 2016 Olympics medal table
Team Naija finish for number 78 ontop the medal table as Rio 2016 Olympics finish on Sunday. Na only de…
Read More » -
Pius Ikedia almost kpai for Ajax exhibition match
Befor befor Naija winger, Pius Ikedia for exhibition game wey involve befor befor Ajax players and Lucky Ajax for jolification of 50th…
Read More » -
NPFL scores afta Match Day 32 games wit confam league table
Naija Professional Football League (NPFL) Match Day 32 Scores as e take shele: El-Kanemi Warriors 3-2 Sunshine Stars Heartland FC…
Read More » -
Golden Eaglets ja comot for U17 AFCON afta Niger waya dem
Niger Republic Under-17 team waya Naija Golden Eaglets 3-1 for de second leg of Africa Under-17 Cup of Nations qualifiers…
Read More » -
Martins tear net for Shanghai Shenhua against Ujah team
Naija strikers play for Chinese League match wey Obafemi Martins tear net to win 2-1 for Shanghai Shenhua as dem waya…
Read More » -
Naija waya Honduras win bronze for Rio 2016
De Dream Team VI of Naija kolobi bronze after dem waya Honduras 3-2 for third place match for Rio 2016…
Read More » -
[VIDEO] See as Iheanacho do assist & Man City beat Stoke 4-1
Super Eagles striker, Kelechi Promise Iheanacho comot from bench go do assist as Manchester City waya Stoke City 4-1 inside…
Read More » -
Rio 2016 Football: Naija go fight Honduras for bronze today
Naija go follow Honduras fight for bronze medal today (Saturday) for men’s football event of Rio 2016 Olympics wey dey…
Read More » -
Giwa FC don kolobi Tony Ogharanduku as coachie
Afta dem enta Naija Professional Football League (NPFL) back as League Management Company (LMC) take gree make dem com back,…
Read More »


























