Nigeria Football

For all the latest on Nigeria Football, that is news concerning the Super Eagles, Super Falcons, Eaglets, Olympics Eagles and Nigerian players abroad.

On this page, we not only serve you in real time all the latest news about our darling Super Eagles, Super Falcons and all the other age-grade teams.

We also give information about Nigerian players plying their trades in the English Premier League, Italian Serie A, Spanish La Liga, French Ligue 1 and other top Europen Football nations.

Not forgetting all the actions from the local scenes; the Nigeria Professional Football League, the national league one, the women Professional Super league etc.

In short, for everything 9ja and sports related, Sportsration.com is the platform for it.

 

Emenike tear net 2 times for Fenerbahce take flog Monaco

Naija sabi striker, Emmanuel Emenike, tear net two times for hin Turkish club Fenerbahce when dem waya Monaco 2-1 for…

Read More »

Chelsea don dash Omeruo 1 year for contract, loan am go Turkey

Naija Super Eagles defender Kenneth Omeruo don extend hin contract for Chelsea by just one year. Hin contract suppose expire…

Read More »

Isaac Success don kolobi work permit to tap ball for Watford

Naija small pikin striker Isaac Success don kolobi work permit to tap ball for hin new club Watford FC. As…

Read More »

Iheanacho na No. 9 best & most expensive U-21 players for world

Naija and Manchester City sabi small pikin, Kelechi Promise Iheanacho, don enter list of 10 ten players wey dey below…

Read More »

Siasia don release name of players for Rio Olympics, Mikel dey, Awoniyi no dey

Naija Under-23 team coachie Samson Siasia don send names of players wey go helep Naija tap ball for 2016 Rio…

Read More »

Salisu Yusuf don be Super Eagles Head Coachie finally

Executive Committee for Naija Football Federation (NFF) don name Salisu Yusuf as de new head coachie of Super Eagles of Naija…

Read More »

Paul le Guen no fit be Naija coachie becos hin no wan live here – NFF

De Naija Football Federation (NFF) don finally let all man know de comma wey dey for de appointment of Paul…

Read More »

NFF don announce Paul Le Guen as new Super Eagles coachie, but comma dey!

Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem don choose Paul le Guen as technical adviser for de…

Read More »

Too much money! Gov. Wike dash Rivers United players N7m after dem waya 3SC

Executive governor of Rivers state, Ezenwo Nyesom Wike don dash players of Rivers United seven million naira after de boys kpokpo…

Read More »

CAF Champions League: Sundowns waya Zamalek to get beta advantage for Enyimba group

Mamelodi Sundowns of Southy waya Zamalek SC of Egypt on Sunday to take chop oga boss for Enyimba FC group…

Read More »

Rangers climb table to No.1, Wikki draw Tornadoes as Enyimba waya Pillars

Rangers International don sempe for top of Naija Professional Football League (NPFL) table after Wikki Tourists no fit flog Niger Tornadoes for…

Read More »

UEFA Champe Qualifiers: Emenike go fight Echiejile, Ogu & Ideye sef

Naija players go follow diasef enter one trouser for UEFA Champe League qualifiers wey wan shele as UEFA don do…

Read More »

Naija players no go fit tap ball for Premier League again becos of FIFA ranking

Naija players wey dey ball for England go get gbege for dem head ontop work permit mata if Super Eagles…

Read More »

LMC don fine Wolves & FC Ifeanyi Ubah becos of fans gbege

Naija Professional Football League (NPFL) clubs Warri Wolves and FC Ifeanyi Ubah don chop League Management Company (LMC) hammer ontop say…

Read More »

FIFA Ranking: Super Eagles Take A Dive To Lowest Position In Sixteen Years

By Ewomazino Orowor The Super Eagles of Nigeria dropped nine places to 70th position in the July edition of the…

Read More »

[VIDEO] NPFL Match Day 26 Highlights: As all de matches shele

Na like dis all de matches dem for Naija Professional Football League (NPFL) match day 26 take shele everywia for…

Read More »

We never enter deal wit NNPC o! – NFF

  De Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say na lie o, dem never follow Naija National Petroleum…

Read More »

NPFL All-Star players wey go tap ball La Liga friendlies don start training

Seventeen NPFL All-Star players don land for Abuja dey train ahead de La Liga friendlies wey dem go follow Valencia…

Read More »

Bangladesh wan kolobi Saintfeit from Naija as head coachie

De Bangladesh Football Federation (BFF) don dey try dem best to kolobi Tom Saintfeit as head coachie of de Bangladesh…

Read More »

Mikel dey leave Chelsea to go Besiktas for £7.7m?

E be like say Super Eagles skippo John Obi Mikel don finish hin work for Chelsea as per amebo wey…

Read More »

FIFA Presido dey com Naija for two days

New FIFA Presido Gianni Infantino dey com Naija for visit for just two days from July 24 and na Naija…

Read More »

Emenike tear net for Fenerbahce as hin land back for Turkey

Befor befor Naija striker Emmanuel Emenike tear net as hin return go back to hin club wey dey Turkey, Fenerbahce…

Read More »

NFF don kolobi $1.5m deal wit NNPC to take dey pay new Naija coachie

According to amebo wey dey circulate for Naija media, Naija Football Federation (NFF) don kolobi deal wey waka reach $1.5…

Read More »

U20 AFCON Qualifiers: Osimhen tear net as Flying Eagles waya Sudan for house

Naija U-20 team gain beta confido to carry enter second leg of dia 2017 Africa Cup of Nations U20 qualifier wit…

Read More »

Sone Aluko dey joli wit Fulham transfer

Naija sabi player, Omatsone Aluko don finally yarn ontop how hin belle dey totori am to join body wit Fulham…

Read More »

‘NFF go toast Salisu Yusuf to follow oyinbo coachie work’

Oga bosses for inside glass house of de Naija Football Federation (NFF) don let man sabi say NFF go follow Salisu Yusuf…

Read More »

NFF don release names of pipu wey wan chop Super Eagles coachie

De Naija Football Federation (NFF) don let all man wey dey gbadun football for de country know de name of coachies…

Read More »

Belle dey totori Ahmed Musa as hin join body wit Leicester

Super Eagles sabi player Ahmed Musa don finally join body wit Premier League oga boss dem, Leicester City on Friday…

Read More »

[VIDEO HIGHLIGHTS] As e take shele for NPFL Matchday 25 games

Na video ontop how every every take shele last week for Naija Professional Football League be dis. Under de video…

Read More »

EXCLUSIVE: Sunday Oliseh told me I have to be the sacrificial lamb – Nasarawa midfielder Lordson Ichull

Former Warri Wolves midfielder who now plays for Nasarawa United FC Lordson Ichull has told sportsration exclusively the reason he…

Read More »
Back to top button