Nigeria
-
Nigeria Football
Naija waya Honduras win bronze for Rio 2016
De Dream Team VI of Naija kolobi bronze after dem waya Honduras 3-2 for third place match for Rio 2016…
Read More » -
Nigeria Football
Rio 2016 Football: Naija go fight Honduras for bronze today
Naija go follow Honduras fight for bronze medal today (Saturday) for men’s football event of Rio 2016 Olympics wey dey…
Read More » -
Nigeria Football
Rohr release 23-man list for Tanzania match, Mikel & Musa dey dia
Super Eagles new coachie, Gernot Rohr don release hin first list of players wey go tap ball for Naija for…
Read More » -
Nigeria Football
Etebo no fit tap ball against Germany today, e dey pain am
Dream Team VI sabi striker, Oghenekaro Etebo no go fit tap ball for Naija wen dem jam Germany for semi-final…
Read More » -
Nigeria Football
Presido Buhari don yarn Dream Team VI say make dem carry gold com house
Naija President Muhammadu Buhari don hail de Dream Team VI of Naija wey dey do beta for Rio 2016 Olympics…
Read More » -
Nigeria Football
How Naija Players take do for Premier League first week
Leicester 1 – 2 Hull Super Eagles assistant skippo, Ahmed Musa, play hin first Premier League match for Leicester City…
Read More » -
Nigeria Football
Rio 2016 Olympics: Naija go follow Germany enta one trouser for semi on Wednesday
Skippo Mikel John Obi and Aminu Umar tear net as Naija waya Denmark 2-kondo to graduate enta semi-final of Rio…
Read More » -
Nigeria Football
Rio 2016 Olympics Table Tennis: Chinese Taipei Ma Long ja Aruna Quadri for just 28 minutes
Chinese Taipei pikin wey be world number 1 for table tennis, Ma Long no waste time throway Aruna Quadri from…
Read More » -
Nigeria Football
Rio 2016 Olympics: Naija go tap ball wit Colombia for football event
Naija Olympic team, Dream Team VI, go follow Colombia enta one trouser today for Rio 2016 Olympics men’s football event…
Read More » -
Nigeria Football
CONFAM: NFF don kolobi Gernot Rohr as new technical adviser for Super Eagles
De Naija Football Federation (NFF) don appoint Gernot Rohr as new Technical Adviser of de Super Eagles. NFF yarn all man for…
Read More » -
Nigeria Football
Na Olympic gold be my target – Etebo
Naija sabi boy and hero for de 5-4 flogging wey Dream Team VI dash Japan on Thursday for Rio 2016…
Read More » -
Nigeria Football
Dream Team VI wey suppose play on Friday neva fly go Brazil
As per amebo wey we dey get for Daily Post, de Naija Olympic team wey suppose follow Japan tap ball for dia first…
Read More » -
Nigeria Football
Mikel don finally change hin name for official level
Super Eagles skippo, John Obi Mikel don finally change hin name officially after mistake wey shele since 13 years ago.…
Read More » -
Nigeria Football
See new jersey wey all Naija national teams go dey wear. E fine?
De Naija Football Federation (NFF) announce am on twitter dis afternoon say Nike don design new jerseys for Naija teams…
Read More » -
Nigeria Football
Mikel deny tori say hin helep Dream Team VI wit $30K
Naija sabi midfielder and skippo for U-23 team, John Obi Mikel don yarn all man say na lie be all de…
Read More » -
Foreign Legion
Iheanacho na No. 9 best & most expensive U-21 players for world
Naija and Manchester City sabi small pikin, Kelechi Promise Iheanacho, don enter list of 10 ten players wey dey below…
Read More » -
Nigeria Football
Siasia don release name of players for Rio Olympics, Mikel dey, Awoniyi no dey
Naija Under-23 team coachie Samson Siasia don send names of players wey go helep Naija tap ball for 2016 Rio…
Read More » -
Nigeria Football
NFF don announce Paul Le Guen as new Super Eagles coachie, but comma dey!
Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem don choose Paul le Guen as technical adviser for de…
Read More » -
Nigeria Football
Naija players no go fit tap ball for Premier League again becos of FIFA ranking
Naija players wey dey ball for England go get gbege for dem head ontop work permit mata if Super Eagles…
Read More » -
Nigeria Football
FIFA Ranking: Super Eagles Take A Dive To Lowest Position In Sixteen Years
By Ewomazino Orowor The Super Eagles of Nigeria dropped nine places to 70th position in the July edition of the…
Read More » -
Nigeria Football
Bangladesh wan kolobi Saintfeit from Naija as head coachie
De Bangladesh Football Federation (BFF) don dey try dem best to kolobi Tom Saintfeit as head coachie of de Bangladesh…
Read More » -
Nigeria Football
NFF don kolobi $1.5m deal wit NNPC to take dey pay new Naija coachie
According to amebo wey dey circulate for Naija media, Naija Football Federation (NFF) don kolobi deal wey waka reach $1.5…
Read More » -
Nigeria Football
NFF don release names of pipu wey wan chop Super Eagles coachie
De Naija Football Federation (NFF) don let all man wey dey gbadun football for de country know de name of coachies…
Read More »























