9ja Flavour
-
Chelsea don dash Omeruo 1 year for contract, loan am go Turkey
Naija Super Eagles defender Kenneth Omeruo don extend hin contract for Chelsea by just one year. Hin contract suppose expire…
Read More » -
Isaac Success don kolobi work permit to tap ball for Watford
Naija small pikin striker Isaac Success don kolobi work permit to tap ball for hin new club Watford FC. As…
Read More » -
Iheanacho na No. 9 best & most expensive U-21 players for world
Naija and Manchester City sabi small pikin, Kelechi Promise Iheanacho, don enter list of 10 ten players wey dey below…
Read More » -
Siasia don release name of players for Rio Olympics, Mikel dey, Awoniyi no dey
Naija Under-23 team coachie Samson Siasia don send names of players wey go helep Naija tap ball for 2016 Rio…
Read More » -
Salisu Yusuf don be Super Eagles Head Coachie finally
Executive Committee for Naija Football Federation (NFF) don name Salisu Yusuf as de new head coachie of Super Eagles of Naija…
Read More » -
Paul le Guen no fit be Naija coachie becos hin no wan live here – NFF
De Naija Football Federation (NFF) don finally let all man know de comma wey dey for de appointment of Paul…
Read More » -
D’Tigers skippo Oyedeji no wan follow Naija go Rio Olympics again
Naija senior men basketball team skippo, Olumide Oyedeji, don seke and hin yarn say hin no dey go 2016 Olympic…
Read More » -
NFF don announce Paul Le Guen as new Super Eagles coachie, but comma dey!
Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say dem don choose Paul le Guen as technical adviser for de…
Read More » -
Too much money! Gov. Wike dash Rivers United players N7m after dem waya 3SC
Executive governor of Rivers state, Ezenwo Nyesom Wike don dash players of Rivers United seven million naira after de boys kpokpo…
Read More » -
CAF Champions League: Sundowns waya Zamalek to get beta advantage for Enyimba group
Mamelodi Sundowns of Southy waya Zamalek SC of Egypt on Sunday to take chop oga boss for Enyimba FC group…
Read More » -
Rangers climb table to No.1, Wikki draw Tornadoes as Enyimba waya Pillars
Rangers International don sempe for top of Naija Professional Football League (NPFL) table after Wikki Tourists no fit flog Niger Tornadoes for…
Read More » -
Naija players no go fit tap ball for Premier League again becos of FIFA ranking
Naija players wey dey ball for England go get gbege for dem head ontop work permit mata if Super Eagles…
Read More » -
LMC don fine Wolves & FC Ifeanyi Ubah becos of fans gbege
Naija Professional Football League (NPFL) clubs Warri Wolves and FC Ifeanyi Ubah don chop League Management Company (LMC) hammer ontop say…
Read More » -
[VIDEO] NPFL Match Day 26 Highlights: As all de matches shele
Na like dis all de matches dem for Naija Professional Football League (NPFL) match day 26 take shele everywia for…
Read More » -
We never enter deal wit NNPC o! – NFF
De Naija Football Federation (NFF) don yarn all man say na lie o, dem never follow Naija National Petroleum…
Read More » -
NPFL All-Star players wey go tap ball La Liga friendlies don start training
Seventeen NPFL All-Star players don land for Abuja dey train ahead de La Liga friendlies wey dem go follow Valencia…
Read More » -
Bangladesh wan kolobi Saintfeit from Naija as head coachie
De Bangladesh Football Federation (BFF) don dey try dem best to kolobi Tom Saintfeit as head coachie of de Bangladesh…
Read More » -
Mikel dey leave Chelsea to go Besiktas for £7.7m?
E be like say Super Eagles skippo John Obi Mikel don finish hin work for Chelsea as per amebo wey…
Read More » -
FIFA Presido dey com Naija for two days
New FIFA Presido Gianni Infantino dey com Naija for visit for just two days from July 24 and na Naija…
Read More » -
Emenike tear net for Fenerbahce as hin land back for Turkey
Befor befor Naija striker Emmanuel Emenike tear net as hin return go back to hin club wey dey Turkey, Fenerbahce…
Read More » -
NFF don kolobi $1.5m deal wit NNPC to take dey pay new Naija coachie
According to amebo wey dey circulate for Naija media, Naija Football Federation (NFF) don kolobi deal wey waka reach $1.5…
Read More » -
Sone Aluko dey joli wit Fulham transfer
Naija sabi player, Omatsone Aluko don finally yarn ontop how hin belle dey totori am to join body wit Fulham…
Read More » -
‘NFF go toast Salisu Yusuf to follow oyinbo coachie work’
Oga bosses for inside glass house of de Naija Football Federation (NFF) don let man sabi say NFF go follow Salisu Yusuf…
Read More » -
NFF don release names of pipu wey wan chop Super Eagles coachie
De Naija Football Federation (NFF) don let all man wey dey gbadun football for de country know de name of coachies…
Read More » -
CSKA Moscow coachie don confam say Ahmed Musa dey comot
CSKA Moscow coachie Leonid Slutsky don confam at last say Super Eagles winger Ahmed Musa go comot for de Russia…
Read More » -
Southampton don kolobi two Naija players
Naija pikins dem wey dem names na Jonathan Afolabi and Obafemi Michael don sign scholarship deal wit Southampton wey dey tap…
Read More » -
NPFL Matchday 25: Wikki still be ‘oga boss’, MFM FC waya Ikorodu for Lagos derby
Wikki Tourists still dey ontop of Naija Professional Football League (NPFL) table as oga boss after matchday 25 games wey shele…
Read More »
























